How many lga are in anambra state




















Supplementary election na constitutional requirement for Nigeria wen di need arise. Prof Florence Obi say "Section 3 of di Constitution provide say rerun go happen if no candidate meet di requirement of sub-section 2.

Such run-off go be between di candidate wit di highest number of votes and one among di remaining candidates wey secure majority of votes of local government areas for di state," she add. Wetin dis one simply mean be say from di results wey Inec don declare so far di number of registered voters for Ihiala pass di number wey separate Apga and di oda parties wey get high votes for di election. For example, according to Inec Ihiala get , registered voters but from di results wey di commission don declare so far, di All Progressive Grand Alliance Apga dey poll , while im closes rival, People's Democratic Party dey poll 51, Therefore, as long as di number of pipo wet neva vote for Ihiala plenty pass wetin separate Apga and PDP, e mean say di election neva complete.

E mean say Ihiala get di number of votes wey still fit determine di winner of di election. Dis na why di State Returning officer Prof.

Obi say "Based on constitutional consideration and provisions of di Electoral Act as well as di Revised Regulations and Guidelines for di Conduct of Elections wey Inec release, supplementary election go hold for Ihiala. Di Anambra governorship election state collation officer, Prof Florence Obi wey be di Vice chancellor of di University of Calabar say Inec must conclude di election for Ihiala before di conclusion of di process.

Ihiala Local government area na border town between Anambra and Imo state for southeast Nigeria. Full List: Northern governor reshuffles cabinet, appoints 14 new commissioners. List of collapsed federal government roads in southeast. Security vehicle of controversial Yoruba monarch stolen in Lagos hotel while on a visit, this is how he reacted. Governors, lawmakers, Tinubu, others donate N1bn for construction of Islamic university in Jigawa.

GIG Logistics - Know all the branches, get a quote and send your parcel in peace. Top 20 universities in Nigeria. Which state is the largest in Nigeria? What do you know about local government in Lagos? Can you name the Igbo states in Nigeria?

Now you know about all local governments and their towns in Anambra state. December 13, Source NaijaHomeBased. Tags Anambra State. Fact Check Policy. Contact us. The 12 Most Popular Languages in Nigeria. Please leave a comment below and ensure it meets our community guidelines as stated in the comment policy. Cancel reply.



0コメント

  • 1000 / 1000